husband mama

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English husband, Yoruba mama (mother)

Pronunciation

  • hɔ́zbàndmàmá

Play Play

Noun

  • Wetin wife dey call woman wey she marry im son.
  • I beg come greet my husband mama.  — (NSC_Legbeti_2021. Please come and greet my mother-in-law.)
  • My husband mama tell me say when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days.  — (NSC_Legbeti_2021. My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A woman's Mother-in-law