Difference between revisions of "hustle"

Line 19: Line 19:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person put body for someting wella.
 
* Make person put body for someting wella.
:* {{ux|dv|My maale '''hustle''' sotay im con hammer. |(NSC_Tella_2020, My mother worked until she made it.)}}
+
:* {{ux|dv|My maale '''hustle''' sotay everybody for area use wetin e dey sell take know am.|(NSC_2020, My mother strived so hard till everyone in our neighbourhood knew her from what she was selling.)}}
:* {{ux|dv|Go Lagos, go '''hustle''' small before December . |(NSC_Tella_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)}}
+
:* {{ux|dv|Go Lagos, go '''hustle''' small before December.|(NSC_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[work]], [[struggle]]
 
* [[work]], [[struggle]]

Revision as of 20:37, 2 October 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: hustle.

Pronunciation

  • hɔ́sù

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do chop,
  • My hustle for life no go waste.  — (NSC_2020, My work in life will not be wasted.)

Translation

  • English: endeavor

Verb

  • Make person put body for someting wella.
  • My maale hustle sotay everybody for area use wetin e dey sell take know am.  — (NSC_2020, My mother strived so hard till everyone in our neighbourhood knew her from what she was selling.)
  • Go Lagos, go hustle small before December.  — (NSC_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)

Synonyms