Difference between revisions of "hustle"

Line 14: Line 14:
 
* Wetin person dey do chop,  
 
* Wetin person dey do chop,  
 
:* {{ux|dv|My '''hustle''' for life no go waste. |(NSC_Tella_2020, My work in life will not be wasted.)}}
 
:* {{ux|dv|My '''hustle''' for life no go waste. |(NSC_Tella_2020, My work in life will not be wasted.)}}
====Translation===
+
====Translation====
 
* English: ''endeavor''
 
* English: ''endeavor''
  

Revision as of 21:47, 13 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: hustle.

Pronunciation

  • hɔ́sù

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do chop,
  • My hustle for life no go waste.  — (NSC_Tella_2020, My work in life will not be wasted.)

Translation

  • English: endeavor

Verb

  • Make person put body for someting wella.
  • My maale hustle sotay im con hammer.  — (NSC_Tella_2020, My mother worked until she made it.)
  • Go Lagos, go hustle small before December .  — (NSC_Tella_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)

Synonyms