hustle
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: hustle.
Pronunciation
- hɔ́sù
Noun
- Wetin person dey do chop,
- My hustle for life no go waste. — (NSC_Tella_2020, My work in life will not be wasted.)
=Translation
- English: endeavor
Verb
- Make person put body for someting wella.
- My maale hustle sotay im con hammer. — (NSC_Tella_2020, My mother worked until she made it.)
- Go Lagos, go hustle small before December . — (NSC_Tella_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)