hustle

Revision as of 17:00, 14 October 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • họsu

Etymology

From English hustle.

Pronunciation

  • họ́sù

Play Play

Definition

  • Wetin person dey do chop, make person put body for someting wella.

Noun

  • My hustle for life no go waste.  — (NSC_Tella_2020, My work in life will not be wasted.)

Verb

  • My male hustle sotay im con hammer.  — (NSC_Tella_2020, My mother worked until she made it.)
  • Go Lagos, go hustle small before December .  — (NSC_Tella_2020, Go to Lagos, go and work a bit before December.)

Synonyms

  • work, struggle

Antonym

Translations

English: struggle

  • English: activism, union activism.