Difference between revisions of "i"

Line 9: Line 9:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
*Word wey de point give di person wey e dey do di tok tok. 
+
*Word wey di person wey dey talk dey use talk about [[imsef]]
 
:*{{ux|dv|As e dey so, '''I''' no ready for that. |(bbc__8193, As it is, I am not ready.)}}
 
:*{{ux|dv|As e dey so, '''I''' no ready for that. |(bbc__8193, As it is, I am not ready.)}}
 
:*{{ux|dv|E people wey even dey private, na im, '''I''' pity pass. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)}}
 
:*{{ux|dv|E people wey even dey private, na im, '''I''' pity pass. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)}}
 
:*{{ux|dv|'''I''' neva fit sleep since my in law die.|(bbc__56998, Since the death of my in-law, I have not been able to sleep.)}}
 
:*{{ux|dv|'''I''' neva fit sleep since my in law die.|(bbc__56998, Since the death of my in-law, I have not been able to sleep.)}}
  
 +
====Synonyms====
 +
[[me]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[you]]
 
* [[you]]

Revision as of 20:39, 1 August 2021

Naija

Etymology

From: English I

Pronunciation

Play Play

Pronoun

  • Word wey di person wey dey talk dey use talk about imsef
  • As e dey so, I no ready for that.  — (bbc__8193, As it is, I am not ready.)
  • E people wey even dey private, na im, I pity pass.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)
  • I neva fit sleep since my in law die.  — (bbc__56998, Since the death of my in-law, I have not been able to sleep.)

Synonyms

me

Antonyms

Translations

  • English: I