i
Naija
Etymology
From: English I
Pronunciation
- aɪ
Pronoun
- Word wey de point give di person wey de dey do di tok tok.
- As e dey so, I no ready for that. — (bbc__8193, As it is, I am not ready.)
- E people wey even dey private, na im, I pity pass. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)
- I neva fit sleep since my in law die. — (bbc__56998, Since the death of my in-law, I have not been able to sleep.)
Antonyms
Translations
- English: I