i

Naija

Etymology

From: English I

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3139
  • Frequency rank in NSC treebank: 2
  • Frequency in raw corpus: 18270
  • Frequency rank in raw corpus: 27

Pronoun

Na word wey de point give di person wey de do tok tok.

  1. Na juggling act but 'I' and we get away wit am today.  — (bbc__5846, __no translation__)
    You know 'I'... dere was one day wey 'I'... wey 'I' eh interview di Informations Minister.  — (WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__75, You know I... there was a day I... that I interviewed the Minister of Information.)
''As e dey so, 'I' no ready for that, e go hard me.  — (bbc__8193, __no translation__)
  1. E people wey even dey private, na im, 'I' pity pass.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)
    {{ux|dv|Madam Rebecca, offload dis
    '''I' De Trust You  — (jw__15638, __no translation__)
    '''I' neva fit sleep since my in law die - Baba Shaibu  — (bbc__56998, __no translation__)
  2. aux-mark (frequency:2)
    im tell me sey mah 'I'...  — (NST_cleaned__35450, __no translation__)
    Im tell... im tell me sey mah 'I'...  — (ENU_22_Barman-Interview_MG__37, He told... he told me that I should...)
  3. vocative (frequency:2)
    My broder, 'I'  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__63, My brother, I...)
    '''I' mysef, dey carri dis [Onnoghen] case mata go court to prove say e dey illegal, Na so Agbakoba tok.  — (bbc__56997, __no translation__)

Antonyms

Translations

  • English: I