Difference between revisions of "if"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-if.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-if.m.ogg</sm2>
  
===Subordinating Conjunction===
+
===Conjunction (Subordinating)===
 
* Condition wey fit make someting happen.
 
* Condition wey fit make someting happen.
 
:* {{ux|dv| I no dey promise you anyting but '''If''' government pay us our six months salary, I go buy you di sewing machine. |(NSC_Legbeti_2021. Not a promise but if the government pays the six months salary owed us, I will pay for the sewing machine.)}}
 
Revision as of 19:09, 5 September 2021

Naija

Etymology

From: English: if

Pronunciation

  • ɪ́f

Play Play

Conjunction (Subordinating)

  • Condition wey fit make someting happen.
  • I no dey promise you anyting but If government pay us our six months salary, I go buy you di sewing machine.  — (NSC_Legbeti_2021. Not a promise but if the government pays the six months salary owed us, I will pay for the sewing machine.)
  • Dem go do well if we teach dem wetin good.  — (jw__38087, They will do the right thing if they are taught well.)
  • Even if at all you get di money.  — (deuber__2217, Even if I have the money.)

Translations

  • English: if