if
Naija
Etymology
From English: if
Pronunciation
- ɪf
Subordinating Conjunction
- Condition wey fit make someting happen.
- If, na Fulani. — (ONI_16_Thief_DG__7, If.. he is a Fulani.)
- Dem go do well if we teach dem wetin good. — (jw__38087, They will do the right thing if they are taught well.)
- Even if at all you get di money. — (deuber__2217, Even if I have the money.)
Translations
- English: if