if

Naija

Etymology

From English: if

Pronunciation

  • ɪ́f

Play Play

Subordinating Conjunction

  • Condition wey fit make someting happen.
  • If, na Fulani.  — (ONI_16_Thief_DG__7, If.. he is a Fulani.)
  • Dem go do well if we teach dem wetin good.  — (jw__38087, They will do the right thing if they are taught well.)
  • Even if at all you get di money.  — (deuber__2217, Even if I have the money.)

Translations

  • English: if