igbomade

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo Igbo and English made

Pronunciation

  • ìgbòmêd

Play Play

Adjective

  • Someting wey de dey make for East wey dem dey do make e be like original.
  • All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o.  — (These locally made pots are not durable.)
  • Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade.  — (The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)

Translation

  • English: imitation', Made in the Eastern Nigeria

Noun

  • Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made?  — (Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)

Translation

  • English: fake, Made in the Eastern Nigeria