Difference between revisions of "igbomade"

Line 16: Line 16:
 
:*{{ux|dv|Di wrapper wey we use for di traditional marriage na '''igbomade'''.|(NSC_Abonyi_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)}}
 
:*{{ux|dv|Di wrapper wey we use for di traditional marriage na '''igbomade'''.|(NSC_Abonyi_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''fake'', ''Made in the Eastern Nigeria''
+
* English: ''imitation', ''Made in the Eastern Nigeria''
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 21:00, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo Igbo and English made

Pronunciation

  • ígbòmêd

Play Play

Adjective

  • Someting wey de dey make for East.
  • All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o.  — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
  • Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade.  — (NSC_Abonyi_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)

Translation

  • English: imitation', Made in the Eastern Nigeria

Noun

  • Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made?  — (NSC_Abonyi_2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)

Translation

  • English: fake, Made in the Eastern Nigeria