Difference between revisions of "igbomade"

Line 14: Line 14:
 
* Someting wey de dey make for East.
 
* Someting wey de dey make for East.
 
:*{{ux|dv|All dese '''igbomade''' pots wey we dey buy, dem no dey last o.|(Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)}}
 
:*{{ux|dv|All dese '''igbomade''' pots wey we dey buy, dem no dey last o.|(Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)}}
:*{{ux|dv|Di wrapper wey we use for di traditional marriage na '''igbomade'''.|(NSC_Abonyi_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)}}
+
:*{{ux|dv|Di wrapper wey we use for di traditional marriage na '''igbomade'''.|(NSC_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''imitation', ''Made in the Eastern Nigeria''
 
* English: ''imitation', ''Made in the Eastern Nigeria''

Revision as of 21:00, 2 October 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo Igbo and English made

Pronunciation

  • ígbòmêd

Play Play

Adjective

  • Someting wey de dey make for East.
  • All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o.  — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
  • Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade.  — (NSC_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)

Translation

  • English: imitation', Made in the Eastern Nigeria

Noun

  • Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made?  — (NSC_Abonyi_2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)

Translation

  • English: fake, Made in the Eastern Nigeria