Difference between revisions of "igbomade"
(→Noun) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *{{ux|dv|Why e be say Nigeria people no dey like '''igbomade''' pass oyibo made?|( | + | *{{ux|dv|Why e be say Nigeria people no dey like '''igbomade''' pass oyibo made?|(NSC_2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''fake'', ''Made in the Eastern Nigeria'' | * English: ''fake'', ''Made in the Eastern Nigeria'' |
Revision as of 21:00, 2 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo Igbo and English made
Pronunciation
- ígbòmêd
Adjective
- Someting wey de dey make for East.
- All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o. — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
- Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade. — (NSC_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)
Translation
- English: imitation', Made in the Eastern Nigeria
Noun
- Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made? — (NSC_2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)
Translation
- English: fake, Made in the Eastern Nigeria