Difference between revisions of "igbomade"
Line 16: | Line 16: | ||
* Frequency in raw corpus: 0 | * Frequency in raw corpus: 0 | ||
* Frequency rank in raw corpus: inf | * Frequency rank in raw corpus: inf | ||
+ | |||
+ | ===Definition=== | ||
+ | Na someting wey dem make with local material for Onitsha/Aba area wey dey East part of Nigeria. | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | *{{ux|dv|All dese '''igbomade''' pots wey we dey buy, dem no dey last o.|(Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)}} | |
− | + | *{{ux|dv|Di wrapper wey we use for di traditional marriage na '''igbomade'''.|(NSC_Odirin 2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | *{{ux|dv|Why e be say Nigeria people no dey like '''igbomade''' pass oyibo made?|(NSC_Odirin 2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: fake | * English: fake |
Revision as of 13:53, 2 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo Igbo and English made
Pronunciation
- ígbòmêd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Definition
Na someting wey dem make with local material for Onitsha/Aba area wey dey East part of Nigeria.
Adjective
- All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o. — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
- Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade. — (NSC_Odirin 2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)
Noun
- Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made? — (NSC_Odirin 2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)
Translations
- English: fake