igbomade
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo Igbo and English made
Pronunciation
- ígbòmêd
Adjective
- All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o. — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
- Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade. — (NSC_Odirin 2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)
Noun
- Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made? — (NSC_Odirin 2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)
Translations
- English: fake