igbomade

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo Igbo and English made

Pronunciation

  • ígbòmêd

Play Play

Adjective

  • Someting wey de dey make for East.
  • All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o.  — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
  • Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade.  — (NSC_Abonyi_2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)

Translation

English: fake, Made in the Eastern Nigeria

Noun

  • Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made?  — (NSC_Abonyi_2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)

Translations

  • English: fake, Made in the Eastern Nigeria