igbomade

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo Igbo and English made

Pronunciation

  • ígbòmêd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Definition

Na someting wey dem make with local material for Onitsha/Aba area wey dey East part of Nigeria.

Adjective

  • All dese igbomade pots wey we dey buy, dem no dey last o.  — (Egbokhare_2020, These locally made pots are not durable.)
  • Di wrapper wey we use for di traditional marriage na igbomade.  — (NSC_Odirin 2020, The wrappers we wore during the customary marriage were produced locally.)

Noun

  • Why e be say Nigeria people no dey like igbomade pass oyibo made?  — (NSC_Odirin 2020, Why do Nigerians prefer foreign goods to locally produced ones?)

Translations

  • English: fake