Difference between revisions of "ikoro"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* [[shortcut]] wey dey for corner wey person fit pass go somewhere
+
* [[Shortcut]] wey dey for corner wey person fit pass go somewhere.
 
:* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|(Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)}}
 
:* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|(Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)}}
 
:* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}}
 
:* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}}

Revision as of 15:23, 2 July 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: kọ̀rọ̀ (corners)

Pronunciation

  • ìkòrò

Play Play

Noun

  • Shortcut wey dey for corner wey person fit pass go somewhere.
  • I go show you di ikoro wey you go pass go church.  — (Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)
  • Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape.  — NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut