Difference between revisions of "ikoro"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast. |
:* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|(Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)}} | :* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|(Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)}} | ||
:* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}} | :* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}} |
Revision as of 21:08, 1 August 2021
Naija
Etymology
From Yoruba: kọ̀rọ̀ (corners)
Pronunciation
- ìkòrò
Noun
- Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast.
- I go show you di ikoro wey you go pass go church. — (Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)
- Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape. — NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut