Difference between revisions of "ikoro"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast. | * Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast. | ||
− | :* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|( | + | :* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|(I will show you a shortcut to the church.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.| | + | :* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|(The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[corner]], [[appian way]] | * [[corner]], [[appian way]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shortcut'' | * English: ''shortcut'' |
Revision as of 15:26, 2 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: kọ̀rọ̀ (corners)
Pronunciation
- ìkòrò
Noun
- Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast.
- I go show you di ikoro wey you go pass go church. — (I will show you a shortcut to the church.)
- Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape. — (The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut