Difference between revisions of "ikoro"

 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From Yoruba: '' kọ̀rọ̀''
+
From Yoruba: '' kọ̀rọ̀'' (''corners'')
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ìkòrò
+
* ìkɔ̀rɔ̀
 
<sm2>Pcm-ng-ikoro.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ikoro.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ikoro.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ikoro.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
 
 
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Shortcut to anoder place wey person fit pass wey dey for [[corner]].
+
* Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast.
:* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' to go church.|Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)}}
+
:* {{ux|dv| I go show you di '''ikoro''' wey you go pass go church.|(I will show you a shortcut to the church.)}}
:* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}}
+
:* {{ux|dv| Di tiff wey dem dey pursue don enter one '''ikoro''' take escape.|(The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[corner]]
+
* [[corner]], [[appian way]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''shortcut''
 
* English: ''shortcut''

Latest revision as of 09:23, 1 March 2024

Naija

Etymology

From Yoruba: kọ̀rọ̀ (corners)

Pronunciation

  • ìkɔ̀rɔ̀

Play Play

Noun

  • Corner corner road wey dey for corner wey person fit pass reach somewhere fast fast.
  • I go show you di ikoro wey you go pass go church.  — (I will show you a shortcut to the church.)
  • Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape.  — (The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut