ikoro

Revision as of 11:45, 9 February 2021 by 102.89.2.136 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Yoruba: kọ̀rọ̀

Pronunciation

  • ìkòrò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf



Noun

Shortcut to anoder place wey person fit pass.

  • I go show you di ikoro to go church.  — Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)
  • Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape.  — NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut