ikoro
Naija
Etymology
From Yoruba: kọ̀rọ̀
Pronunciation
- ìkòrò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
Shortcut to anoder place wey person fit pass wey dey for corner.
- I go show you di ikoro to go church. — Egbokhare_2020, I will show you a shortcut to the church.)
- Di tiff wey dem dey pursue don enter one ikoro take escape. — NSC_Olukayode.S.M_2020, The thief escaped through a shortcut when he was pursued.)
Synonyms
Translations
- English: shortcut