Difference between revisions of "im"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Possessive pronoun=== | ===Possessive pronoun=== | ||
− | * De dey use am dey talk about wetin be person own. | + | * De dey use am dey talk about wetin be person wey no dey as de dey talk own. |
:* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|Egbokhare_2020,He has met his waterloo. }} | :* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|Egbokhare_2020,He has met his waterloo. }} | ||
:* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)}} | :* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)}} | ||
:* {{ux|dv| my uncle say toh money no dey '''im''' hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. |(P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)}} | :* {{ux|dv| my uncle say toh money no dey '''im''' hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. |(P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)}} | ||
+ | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
* De dey use am for person. | * De dey use am for person. |
Revision as of 21:09, 1 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: him
Pronunciation
- ìm
Possessive pronoun
- De dey use am dey talk about wetin be person wey no dey as de dey talk own.
- Im cup don full. — Egbokhare_2020,He has met his waterloo.
- Im food don cold. — NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)
- my uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)
Pronoun
- De dey use am for person.
- Im don come. — NSC_Ajede_2020, He/she has come.)
- God Word na im we need. — jw__13092, __God's word, it is what we need.)
Translations
- English: he/she, his