Difference between revisions of "im"

Line 10: Line 10:
  
 
===Possessive pronoun===
 
===Possessive pronoun===
* De dey use am dey talk about wetin be person wey no dey as de dey talk own.
+
* De dey use am dey talk about person wey no dey as de dey talk own.
 
:* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|Egbokhare_2020,He has met his waterloo. }}
 
:* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|Egbokhare_2020,He has met his waterloo. }}
 
:* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)}}

Revision as of 16:05, 1 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: him

Pronunciation

  • ìm

Play Play

Possessive pronoun

  • De dey use am dey talk about person wey no dey as de dey talk own.
  • Im cup don full.  — Egbokhare_2020,He has met his waterloo.
  • Im food don cold.  — NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)
  • my uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o.  — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)

Pronoun

  • De dey use am for person wey no dey as de dey talk.
  • Im don come.  — NSC_Ajede_2020, He/she has come.)
  • God Word na im we need.  — jw__13092, __God's word, it is what we need.)

Translations

  • English: he/she, his