Difference between revisions of "im"
Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv|My uncle say toh money no dey '''im''' hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. |(P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)}} | :* {{ux|dv|My uncle say toh money no dey '''im''' hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. |(P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)}} | ||
− | ===Pronoun=== | + | ===Personal Pronoun=== |
* De dey use am for person wey no dey as de dey talk. | * De dey use am for person wey no dey as de dey talk. | ||
− | :* {{ux|dv| '''Im''' don come.| | + | :* {{ux|dv| '''Im''' don come.|NSC_2020, He/she has come.)}} |
− | :* {{ux|dv| God Word na '''im''' we need. |jw__13092, | + | :* {{ux|dv| God Word na '''im''' we need. |jw__13092, God's word, it is what we need.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: he/she, his | * English: he/she, his |
Revision as of 21:09, 2 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: him
Pronunciation
- ìm
Possessive pronoun
- De dey use am dey talk about wetin be person own wey no dey as de dey talk.
- Im cup don full. — Egbokhare_2020,He/she has met his waterloo.)
- Im food don cold. — NSC_2020, His/ her food his cold.)
- My uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)
Personal Pronoun
- De dey use am for person wey no dey as de dey talk.
- Im don come. — NSC_2020, He/she has come.)
- God Word na im we need. — jw__13092, God's word, it is what we need.)
Translations
- English: he/she, his