Difference between revisions of "im"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-im.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-im.m.ogg</sm2>  
  
===Possessive pronoun===
+
===Pronoun===
 
* De dey use am dey talk about wetin be  person own wey no dey as de dey talk.
 
* De dey use am dey talk about wetin be  person own wey no dey as de dey talk.
:* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|Egbokhare_2020,He/she has met his waterloo.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|(He/she has met his waterloo.)}}
:* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|NSC_2020, His/ her food his cold.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|(His/ her food his cold.)}}
 
:* {{ux|dv|My uncle say toh money no dey '''im''' hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand  de dey write o. |(P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC  is now thirty eight thousand naira.)}}
 
===Personal Pronoun===
+
===Pronoun===
 
* De dey use am when de dey talk about person/ting wey no dey as de dey talk, and de no want call di person name  or di name of di ting.
 
* De dey use am when de dey talk about person/ting wey no dey as de dey talk, and de no want call di person name  or di name of di ting.
:* {{ux|dv| '''Im''' don come.|NSC_2020, He/she has come.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Im''' don come.|(He/she has come.)}}
 
:* {{ux|dv| God Word na '''im''' we need. |jw__13092, God's word, it is what we need.)}}
 
:* {{ux|dv| God Word na '''im''' we need. |jw__13092, God's word, it is what we need.)}}
  
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: he/she, his
 
* English: he/she, his

Latest revision as of 15:45, 2 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: him

Pronunciation

  • ìm

Play Play

Pronoun

  • De dey use am dey talk about wetin be person own wey no dey as de dey talk.
  • Im cup don full.  — (He/she has met his waterloo.)
  • Im food don cold.  — (His/ her food his cold.)
  • My uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o.  — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)

Pronoun

  • De dey use am when de dey talk about person/ting wey no dey as de dey talk, and de no want call di person name or di name of di ting.
  • Im don come.  — (He/she has come.)
  • God Word na im we need.  — jw__13092, God's word, it is what we need.)

Translations

  • English: he/she, his