Difference between revisions of "im"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(12 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * him | + | * [[him]], [[her]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | From English: ''him'' |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ìm | * ìm | ||
Line 11: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-im.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-im.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Pronoun=== |
− | * | + | * De dey use am dey talk about wetin be person own wey no dey as de dey talk. |
− | * | + | :* {{ux|dv| '''Im''' cup don full.|(He/she has met his waterloo.)}} |
− | + | :* {{ux|dv| '''Im''' food don cold.|(His/ her food his cold.)}} | |
− | * | + | :* {{ux|dv|My uncle say toh money no dey '''im''' hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. |(P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | * De dey use am when de dey talk about person/ting wey no dey as de dey talk, and de no want call di person name or di name of di ting. | |
− | :* {{ux|dv| '''Im''' don come.| | + | :* {{ux|dv| '''Im''' don come.|(He/she has come.)}} |
− | :* {{ux|dv| God Word na '''im''' we need. |jw__13092, | + | :* {{ux|dv| God Word na '''im''' we need. |jw__13092, God's word, it is what we need.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: he/she, his | * English: he/she, his |
Latest revision as of 15:45, 2 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: him
Pronunciation
- ìm
Pronoun
- De dey use am dey talk about wetin be person own wey no dey as de dey talk.
- Im cup don full. — (He/she has met his waterloo.)
- Im food don cold. — (His/ her food his cold.)
- My uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)
Pronoun
- De dey use am when de dey talk about person/ting wey no dey as de dey talk, and de no want call di person name or di name of di ting.
- Im don come. — (He/she has come.)
- God Word na im we need. — jw__13092, God's word, it is what we need.)
Translations
- English: he/she, his