im
Naija
Alternative forms
- him 0.71 582,ein 0.56 1578, e 0.56 46271
Etymology
From English "him"
Pronunciation
- ìm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 731
- Frequency rank in NSC treebank: 31
- Frequency in raw corpus: 30218
- Frequency rank in raw corpus: 14
Definition
- Dem dey use am for person.
- Dem dey use am dey talk about wetin be person own.
Possessive pronoun
- Im cup don full. — Egbokhare_2020_He has met his waterloo.
Pronoun
- Im don come. — NSC_Ajede_2020, He/she has come
- God Word na im we need. — jw__13092, __God's word, it is what we need__
Translations
- English: he/she, his