im

Revision as of 12:02, 9 February 2021 by 102.89.3.6 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: him

Pronunciation

  • ìm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 731
  • Frequency rank in NSC treebank: 31
  • Frequency in raw corpus: 30218
  • Frequency rank in raw corpus: 14


Possessive pronoun

Dem dey use am dey talk about wetin be person own.

  • Im cup don full.  — Egbokhare_2020,He has met his waterloo.
  • Im food don cold.  — NSC_Olukayode.S.M_2020, His/ her food his cold.)

Pronoun

Dem dey use am for person.

  • Im don come.  — NSC_Ajede_2020, He/she has come.)
  • God Word na im we need.  — jw__13092, __God's word, it is what we need.)

Translations

  • English: he/she, his