im
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: him
Pronunciation
- ìm
Possessive pronoun
- De dey use am dey talk about wetin be person own wey no dey as de dey talk.
- Im cup don full. — Egbokhare_2020,He/she has met his waterloo.)
- Im food don cold. — NSC_2020, His/ her food his cold.)
- My uncle say toh money no dey im hand. Sey WAEC now na thirty eight thousand de dey write o. — (P_ABJ_GWA_08_David's-lifestory, My uncle said he's broke that WAEC is now thirty eight thousand naira.)
Personal Pronoun
- De dey use am for person wey no dey as de dey talk.
- Im don come. — NSC_2020, He/she has come.)
- God Word na im we need. — jw__13092, God's word, it is what we need.)
Translations
- English: he/she, his