im

Naija

Alternative forms

  • him 0.71 582,ein 0.56 1578, e 0.56 46271

Etymology

From English "him"

Pronunciation

  • ìm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 731
  • Frequency rank in NSC treebank: 31
  • Frequency in raw corpus: 30218
  • Frequency rank in raw corpus: 14

The word is used more in written texts than orally.


Definition

  • Dem dey use am for person.
  • Dem dey use am dey talk about wetin be person own.

Possessive pronoun

  • Im cup don full.  — Egbokhare_2020_He has met his waterloo.

Pronoun

  • Im don come.  — NSC_Ajede_2020, He/she has come
  • God Word na im we need.  — (jw__13092, __God's word, it is what we need__)


Translations

  • English: he/she