incase
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English in case
Pronunciation
Definition
Adverb
- Someting wey be sey e fit happen.
- incase you wan sew cloth make you go give am make e help you sew. — (deuber__4540, If you want to sew a cloth, you should give it to him, he'll sew it.)
- Abeg keep garri wey I fit soak o, incase I no fit see food buy. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Please keep some garri for me to eat in case I don't find food to buy.)
Translation
English: In case