incase

Revision as of 16:52, 29 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== in case ===Etymology=== From: English ''in case'' ===Pronunciation=== ìŋkés <sm2>Pcm-ng-incase.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-incase.m.ogg</s...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

in case

Etymology

From: English in case

Pronunciation

ìŋkés Play Play

Definition

Adverb

  • someting wey be sey e fit happen
  • incase you wan sew cloth make you go give am make e help you sew.  — (deuber__4540, If you want to sew a cloth, you should give it to him, he'll sew it.)
  • Abeg keep garri wey I fit soak o, incase I no fit see food buy.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Please keep some garri for me to eat in case I don't find food to buy.)

Translation

English: In case