informate
Naija
Etymology
From: A coinage from Wazobia FM radio
Pronunciation
- ìnfɔ̀mêt
Noun
- Wetin de dey tell person about tings wey dey happen.
- Di informate wey reach us be sey di presido dey sick. — (Egbokhare_2020, We got the information that the president is sick.)
- We go dey update you once new informate land. — (bbc__98286, We will update you once we get new information.)
Translations
- English: information