Difference between revisions of "informate"

Line 17: Line 17:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
informate: information -- Definition in Naija?
+
Na information.
 
+
:* {{ux|dv|Di '''informate''' wey reach us be sey di presido dey sick.|Egbokhare_2020, We got the information that the president is sick.}}
 
+
:* {{ux|dv| We go dey update you once new '''informate''' land. |(bbc__98286, We will update you once we get new information.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|'''Informate''' about Female genital mutilation |(bbc__59986, Information about female genital mutilation.)}}
#: {{ux|dv|Di '''informate''' wey reach us be sey di presido dey sick.|no translation}}
 
# - (frequency:55)
 
#: {{ux|dv|'''Informate''' |(bbc__59985, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We go dey update you once new '''informate''' land. |(bbc__98286, __no translation__)}}
 
# det (frequency:47)
 
#: {{ux|dv|how we collect di '''informate'''; |(bbc__52158, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wia dis '''informate''' dem come from |(bbc__100735, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|See sharp-sharp '''informate''' about dis two teams from Opta |(bbc__87528, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ghana get hope say di workshop go give people correct '''informate''' about HIV/AIDS. |(bbc__53984, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|'''Informate''' on Top Harrasment for Silicon Valley. |(bbc__59989, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem give '''informate''' of sexual behaviour among Britons. |(bbc__29142, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Dis video carry di sharp-sharp '''informate''' about di repeat presidential election. |(bbc__42808, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di two of dem no provide any more '''informate''' about di financial details of dia settlement. |(bbc__39247, __no translation__)}}
 
# case (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Floods for Kerala don make millions of pipo homeless Lack of '''informate''' |(bbc__49379, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, according to wi naija minister ontop '''informate''' and culture-mata, Alh. |(ja102__845, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Di BBC go hold di '''informate''' of those wey no pass for only dat period of di competition. |(bbc__47849, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yes na di papapa '''informate''' on top di Good Morning Naija show I don carry come for una this beautiful morning. |(NST_cleaned__36940, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|According to di Army statement, some of di '''informate''' no correct. |(bbc__11738, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because of dis '''informate''', Naptip madam Julie Okah-Donli, bin meet with officials of Russia Embassy for Nigeria and di Sports minister, Solomon Dalung. |(bbc__19380, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Sorry, no '''informate''' dey for dis location |(bbc__91734, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Plenty radio stations dey wey dey give pipo '''informate''' of how traffic be for dia area and e dey help well-well. |(bbc__82171, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Im say, dem raid di former minister house for Asokoro, Abuja afta one '''informate''' dem get for wia dem seize di jewelleries dem. |(bbc__59305, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E don even carry di mata enta court to ask for order wey go allow am see all di materials wey INEC take do di elections in di hope say di '''informate''' im see go epp am build im case. |(bbc__21238, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Informate''' about Female genital mutilation |(bbc__59986, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Informate''' on di 2019 Presidential Candidates |(bbc__59990, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If all correct, from dia you go waka meet di next INEC official wey im work na to confirm say your name and '''informate''' dey inside voters register. |(bbc__57567, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Femi Oke-Osanyintolu, wey bi respond to dis praise-dem, e say, Lagos dey ready to do collabo and share knowledge plus '''informate''' with di federal capital territory, to make sure dem achieve di mutual goal of how to save live and property-dem, across di contri. |(ja102__3148, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|PHE don tok say dem go find all di pipo wey near dis pesin for im waka wey include passengers for im flight to UK to give dem '''informate''' and health advice. |(bbc__80025, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di goment announcement happun togeda with di lunch of ÂŁ200m genetics project for UK Biobank, one charity and health resource wey get '''informate''' and samples from 500,000 pipo. |(bbc__34882, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di public go get opportunity from 6 - 12 November, 2018 to check whether mistake for name, foto, age and does kain tins dey inside dia '''informate''', 3 months before di 2019 general elections. |(bbc__37673, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na because of dis, BBC News dey make efforts to explain di type of '''informate''' you dey read or watch for our website, who and where di '''informate''' dey come from, and how di tori take form di way e do. |(bbc__70249, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* information 0.76 647, details 0.72 94, info 0.72 56, advice 0.70 596, data 0.64 181, report 0.64 1865, reports 0.61 135, facts 0.61 56, documents 0.59 69
 
 
 
====Antonyms====
 
* information 0.76 647, details 0.72 94, info 0.72 56, advice 0.70 596, data 0.64 181, report 0.64 1865, reports 0.61 135, facts 0.61 56, documents 0.59 69
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''information''
 
* English: ''information''

Revision as of 14:00, 9 February 2021

Naija

Etymology

From: A coinage from Wazobia FM radio

Pronunciation

  • ìnfɔ̀mêt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1239
  • Frequency in raw corpus: 328
  • Frequency rank in raw corpus: 921


Noun

Na information.

  • Di informate wey reach us be sey di presido dey sick.  — Egbokhare_2020, We got the information that the president is sick.
  • We go dey update you once new informate land.  — (bbc__98286, We will update you once we get new information.)
  • Informate about Female genital mutilation  — (bbc__59986, Information about female genital mutilation.)

Translations

  • English: information