informate

Revision as of 13:35, 9 February 2021 by 102.89.3.6 (talk) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: A coinage from Wazobia FM radio

Pronunciation

  • ìnfɔ̀mêt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1239
  • Frequency in raw corpus: 328
  • Frequency rank in raw corpus: 921


Noun

informate: information -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di informate wey reach us be sey di presido dey sick.  — no translation
  2. - (frequency:55)
    Informate  — (bbc__59985, __no translation__)
    We go dey update you once new informate land.  — (bbc__98286, __no translation__)
  3. det (frequency:47)
    how we collect di informate;  — (bbc__52158, __no translation__)
    Wia dis informate dem come from  — (bbc__100735, __no translation__)
  4. amod (frequency:21)
    See sharp-sharp informate about dis two teams from Opta  — (bbc__87528, __no translation__)
    Ghana get hope say di workshop go give people correct informate about HIV/AIDS.  — (bbc__53984, __no translation__)
  5. nmod (frequency:21)
    Informate on Top Harrasment for Silicon Valley.  — (bbc__59989, __no translation__)
    Dem give informate of sexual behaviour among Britons.  — (bbc__29142, __no translation__)
  6. amod-det (frequency:13)
    Dis video carry di sharp-sharp informate about di repeat presidential election.  — (bbc__42808, __no translation__)
    Di two of dem no provide any more informate about di financial details of dia settlement.  — (bbc__39247, __no translation__)
  7. case (frequency:6)
    Floods for Kerala don make millions of pipo homeless Lack of informate  — (bbc__49379, __no translation__)
    De say, according to wi naija minister ontop informate and culture-mata, Alh.  — (ja102__845, __no translation__)
  8. det-nmod (frequency:6)
    Di BBC go hold di informate of those wey no pass for only dat period of di competition.  — (bbc__47849, __no translation__)
    Yes na di papapa informate on top di Good Morning Naija show I don carry come for una this beautiful morning.  — (NST_cleaned__36940, __no translation__)
  9. case-det (frequency:6)
    According to di Army statement, some of di informate no correct.  — (bbc__11738, __no translation__)
    Because of dis informate, Naptip madam Julie Okah-Donli, bin meet with officials of Russia Embassy for Nigeria and di Sports minister, Solomon Dalung.  — (bbc__19380, __no translation__)
  10. advmod (frequency:4)
    Sorry, no informate dey for dis location  — (bbc__91734, __no translation__)
    Plenty radio stations dey wey dey give pipo informate of how traffic be for dia area and e dey help well-well.  — (bbc__82171, __no translation__)
  11. dep-det (frequency:3)
    Im say, dem raid di former minister house for Asokoro, Abuja afta one informate dem get for wia dem seize di jewelleries dem.  — (bbc__59305, __no translation__)
    E don even carry di mata enta court to ask for order wey go allow am see all di materials wey INEC take do di elections in di hope say di informate im see go epp am build im case.  — (bbc__21238, __no translation__)
  12. obl:arg (frequency:3)
    Informate about Female genital mutilation  — (bbc__59986, __no translation__)
    Informate on di 2019 Presidential Candidates  — (bbc__59990, __no translation__)
  13. cc (frequency:2)
    If all correct, from dia you go waka meet di next INEC official wey im work na to confirm say your name and informate dey inside voters register.  — (bbc__57567, __no translation__)
    Femi Oke-Osanyintolu, wey bi respond to dis praise-dem, e say, Lagos dey ready to do collabo and share knowledge plus informate with di federal capital territory, to make sure dem achieve di mutual goal of how to save live and property-dem, across di contri.  — (ja102__3148, __no translation__)
  14. conj (frequency:2)
    PHE don tok say dem go find all di pipo wey near dis pesin for im waka wey include passengers for im flight to UK to give dem informate and health advice.  — (bbc__80025, __no translation__)
    Di goment announcement happun togeda with di lunch of ÂŁ200m genetics project for UK Biobank, one charity and health resource wey get informate and samples from 500,000 pipo.  — (bbc__34882, __no translation__)
  15. case-dep (frequency:2)
    Di public go get opportunity from 6 - 12 November, 2018 to check whether mistake for name, foto, age and does kain tins dey inside dia informate, 3 months before di 2019 general elections.  — (bbc__37673, __no translation__)
    Na because of dis, BBC News dey make efforts to explain di type of informate you dey read or watch for our website, who and where di informate dey come from, and how di tori take form di way e do.  — (bbc__70249, __no translation__)


Synonyms

  • information 0.76 647, details 0.72 94, info 0.72 56, advice 0.70 596, data 0.64 181, report 0.64 1865, reports 0.61 135, facts 0.61 56, documents 0.59 69

Antonyms

  • information 0.76 647, details 0.72 94, info 0.72 56, advice 0.70 596, data 0.64 181, report 0.64 1865, reports 0.61 135, facts 0.61 56, documents 0.59 69

Translations

  • English: information