informate

Naija

Etymology

From: A coinage from Wazobia FM radio

Pronunciation

  • ìnfɔ̀mêt

Play Play


Noun

  • Na information.
  • Di informate wey reach us be sey di presido dey sick.  — Egbokhare_2020, We got the information that the president is sick.
  • We go dey update you once new informate land.  — (bbc__98286, We will update you once we get new information.)
  • Informate about Female genital mutilation  — (bbc__59986, Information about female genital mutilation.)

Translations

  • English: information