injure

Revision as of 21:16, 2 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English injure

Pronunciation

  • ɪ́nʤɔ̀

Play Play

Verb

  • Make body pain person or make person tear body make blood comot.
  • When you injure yourself as you dey play rough play your eye go clear.  — (NSC_2020, You will calm down after you get injured during this rough play.)

Synonym

wound

Translation

  • English: to injure