wound

Naija

Alternative forms

Etymology

from English: wound

Pronunciation

  • wûnd

Play Play

Noun

  • Body of person or animal wey injure.
  • One get serious wound and three still dey miss.  — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
  • E dey bandage their wound.  — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
  • According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine.  — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)

Synonyms

Translations

  • English: injury


Verb

  • Make person come injure person or animal.
  • If you no take time, I go wound you o.  — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
  • You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person?  — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
  • Make dem defeat person for game.
  • France wound Nigeria 8-0 for friendly match.  — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
  • Make person dey nack person.
  • Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night.  — (I will sex that babe hard if she shows up tonight.)

Intransitive Verb

  • E reach like 32 passengers wey wound.  — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
  • I come wound for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.  — (I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)

Synonyms

Translations

  • English: to wound, to defeat, to have sex