Difference between revisions of "inside"

Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˌɪnˈsaɪd
+
* ˌɪnsaɪd
 
<sm2>Pcm-ng-inside.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-inside.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-inside.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-inside.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 03:03, 21 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English inside

Pronunciation

  • ˌɪnsaɪd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 302
  • Frequency rank in NSC treebank: 60
  • Frequency in raw corpus: 7851
  • Frequency rank in raw corpus: 53

The word is used more in written texts than orally.


Preposition

inside: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:8596)
    Na inside.  — (NST_cleaned__2273, __no translation__)
    inside my mind.  — (jw__48743, __no translation__)
  2. dep (frequency:134)
    Once you don pour di meat water inside di, di...  — (NST_cleaned__38069, __no translation__)
    Dem tok dier mind as how e take be for them for inside di...  — (ja102__2981, __no translation__)
  3. conj (frequency:14)
    The rain dey always affect areas wey dey inside and around Freetown.  — (bbc__93503, __no translation__)
    Obasanjo add say di clock dey tick with pipo wey no dey happy for everywia inside and outside di kontri.  — (bbc__75938, __no translation__)
  4. advmod (frequency:8)
    dem dey make money for inside too  — (deuber__5775, __no translation__)
    as dem don put some of dem for inside so.  — (deuber__5938, __no translation__)
  5. advmod:emph (frequency:5)
    Even people wey dey inside sef know dat.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__160, Even people who are in it's category know that.)
    All dose stores wey you see ehn, tings dey inside o.  — (PRT_10_Market_DG__147, All those stores that you saw, ehn there are things inside.)
  6. cc (frequency:3)
    Na for New Year eve dem show di programme for television and inside, you go see popular comedian Hamada dey do like Mr Murphy for di film 'Beverly Hills Cop.  — (bbc__70899, __no translation__)
    And  —  and my dreams to be a vertinary doctor, I just bring am down to be all dose wey dey go carry camera dey film animal inside fo~, inside forest, and inside eh, and inside jungle.
  7. det (frequency:3)
    We no dey see the inside.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__84, We don't get to see the inside.)
    But di inside, de talk say di inside make sense.  — (KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__80, But in the town, they said that it is good and fine.)
  8. obl:mod (frequency:3)
    Na so pipo start to dey insult me for inside social media upandan for my mentions.  — (bbc__5224, __no translation__)
    Oga Emefiele, nak dis tori give newtory, after one close door meeting, wey ein bin do with oga presido, Muhammadu Buhari, Monday, inside wi presido villa, for Abuja.  — (ja102__1615, __no translation__)
  9. conj-dep (frequency:3)
    Wheder inside, or outside, you pay dat fifty naira, which is okay.  — (BEN_03_Edo-State-Politics_M__50, Whether inside or outside, you pay that fifty naira; which is okay.)
    IEBC chairman, Wafula Chebukati dey under pressure from inside and outside.  — (bbc__57103, __no translation__)
  10. advcl (frequency:2)
    Mola Moki Boundouma Buea, separatists burn cars Gunshots, killings, car burning na weti de pipo for Northwest and Southwest regions dey inside as separatists force 'lockdown' make pipo remain for house for ten days.  — (bbc__67557, __no translation__)
    Eddie Kwabi Kwakye Afreh-Nuamah be social media campaigner wey campaign against poor sanitation Social media activist den Journalist Kwakye Afreh-Nuamah in life dey danger inside after New Patriotic Party loyalist threaten am say she den in boys go destroy in life if he no stop in campaign which dey expose poor sanitation for Ghana.  — (bbc__46416, __no translation__)
  11. cop-mark (frequency:2)
    Dat one, e use to clean di dirty wey dey inside di dust wey is inside.  — (KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__47, That stuff, it cleans out the dirt which is in the dust inside.)
    As in males no dey scarce, but di ones wen dey scarce na di husbands wen dey inside.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__42, That is, males are not scarce, but the ones that are scarce are the husbands who are among them.)
  12. discourse (frequency:2)
    All dat one, e dey inside ehm...  — (NST_cleaned__33763, __no translation__)
    He explain say if you go America en military inside ah, you go see say during demma wars for Vietnam, Iraq den Syria, American soldiers themselves fit use American equipment for smuggling cocaine, heroin den other products wey dem go catch dem later dem dismiss dem.  — (bbc__55461, __no translation__)

Derived forms

  1. Where I get fault for inside?  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__31, What did I do wrong?)
    Put your milk for inside and sugar.  — (JOS_19_Bukuru_MG__40, Add your milk to it, and sugar.)
  1. Im mahnsef gain for inside am.  — (WAZA_05_Big-Mo_MG__71, They themselves will benefit from the venture.)
    But until we decide sey yes o, dis person, if we don see sey im fit help us develop we land, den we accept am, e develop di land, we gain for inside am.  — (WAZA_05_Big-Mo_MG__70, Until we decide that yes, this person... if we have noticed that they can help us develop our land, then we should accept them, they help develop the land and we benefit from it.)
  1. Mstchew... when poverty start to dance reggae for inside our house, I tell dem sey see dis thing no go work o!  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__5, Mstchew... when poverty started affecting with us in the house, I told them, see, this can't work!)
    Dat is to say if dere is no accomplice, if you no get anybody for inside di house, de say di enemy wey dey come from outside, e no get wetin e fit do o.  — (IBA_33_News-Comments_MG__55, That's just to say that if there's no accomplice, if you don't have an informant in the house, it is said that the enemy coming from outside cannot succeed.)
  1. But meh f... di man fetch water put for inside di pot come.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__59, But have f-... the man fetch water with the pots and bring it to him.)
    Take your banga soup wey be sey still light for inside pot.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__113, Take your banga sauce which is yet to thicken up in the pot.)
  1. First, make I yarn you di koko wey dey for inside di tori.  — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__2, First, let me tell you the highlights from the news.)
    Still for inside dis tori, de don catch one mama on top baby wey dem kidnap for South Africa.  — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__34, Still from this news bulletin, a woman has been arrested for the kidnapping of a baby in South Africa.)

Synonyms

  • outside 0.50 702, under 0.49 1177, ontop 0.45 2453, ground 0.42 1376, into 0.41 576, san-san 0.41 6, pack 0.40 339, across 0.39 345, for 0.39 111675

Antonyms

  • outside 0.50 702, under 0.49 1177, ontop 0.45 2453, ground 0.42 1376, into 0.41 576, san-san 0.41 6, pack 0.40 339, across 0.39 345, for 0.39 111675

Translations

  • English: no definition