inside

Naija

Etymology

From: English inside

Pronunciation

  • ˌɪ́nsáɪ̀d

Play Play

Preposition

  1. Sey anoder ting contain anoder ting.
    • All dose stores wey you see ehn, tings dey inside o.  — (PRT_10_Market_DG__147, All those stores that you saw, ehn there are things inside.)
  2. Sey people follow do someting.
    • Di boy confess sey all of dem dey dey inside.  —  (The boy confessed that they were all involved.)

Related forms

inside inside

Synonyms

Translations

  • English: Inside