inside inside

Revision as of 14:47, 27 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''inside'' ===Pronunciation=== ɪ́nsáɪ̀ɪ́nsáɪ̀d <sm2>Pcm-ng-inside inside.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-inside inside.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English inside

Pronunciation

ɪ́nsáɪ̀ɪ́nsáɪ̀d Play Play

Definition

Sey anoder ting contain anoder ting well well

Preposition

  1. Di love wey I get for you, na inside inside my heart e get.  — ( The love I have for you, it's deep inside my heart.)

Synonym

Antonym

Translation

English: Innermost