inside inside

Naija

Etymology

From: English inside

Pronunciation

  • ɪ́nsáɪ̀ɪ́nsáɪ̀d

Play Play

Preposition

  • Sey anoder ting contain anoder ting no be small.
  • Di love wey I get for you, na inside inside my heart e dey.  — (The love I have for you, it's deep inside my heart.)
  • If you want follow person do business, look inside inside di matter o. No go loseguard yoursef.  — (If you want to do any business with anyone, you should really look into the matter, don't leave yourself vulnerable.)

Translation

English: Innermost