Difference between revisions of "insult"

 
(17 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''insult''
 
From English: ''insult''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* ɪ̀nsɔ̂t
 +
<sm2>Pcm-ng-insult.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-insult.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
* When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
 +
:* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|(She has been insulting her mother.)}}
 +
:* {{ux|dv| Some kind  '''insult''' dey pepper person for body.|(Some insults can hurt.)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[curse]]
 +
====Antonym====
 +
* [[respect]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''insult''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
* Make person talk [[badbad]] tings to person wey e know sey e go pain di person.
Make person talk bad bad someting about person.
+
:* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_2021, She has been insulting her mother.)}}
#: {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}}
+
:* {{ux|dv| I no be your mate o, so no just '''insult''' me.|(NSC_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)}}
====Intransitive====
 
#{{ux|dv| I no be your mate o, so no just '''insult''' me.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)}}
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
 
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[curse]]
 
* [[curse]]

Latest revision as of 15:50, 2 June 2023

Naija

Etymology

From English: insult

Pronunciation

  • ɪ̀nsɔ̂t

Play Play

Noun

  • When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
  • Na so so insult she dey insult her mama.  — (She has been insulting her mother.)
  • Some kind insult dey pepper person for body.  — (Some insults can hurt.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: insult

Verb

  • Make person talk badbad tings to person wey e know sey e go pain di person.
  • Na so so insult she dey insult her mama.  — ( NSC_2021, She has been insulting her mother.)
  • I no be your mate o, so no just insult me.  — (NSC_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: insult