Difference between revisions of "insult"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
ɪ̀nsͻ́lt | ɪ̀nsͻ́lt | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | when person dey abuse anoder person. | + | when person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. |
:* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | :* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | ||
:* {{ux|dv| Some '''insult''' dey pepper person for body.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)}} | :* {{ux|dv| Some '''insult''' dey pepper person for body.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)}} | ||
Line 16: | Line 14: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''insult'' | * English: ''insult'' | ||
+ | |||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Line 21: | Line 21: | ||
Make person say bad bad tings to person. | Make person say bad bad tings to person. | ||
:* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | :* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | ||
− | |||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
:* {{ux|dv| I no be your mate o, so no just '''insult''' me.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)}} | :* {{ux|dv| I no be your mate o, so no just '''insult''' me.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)}} |
Revision as of 16:55, 23 February 2021
Naija
Etymology
From English: insult
Pronunciation
ɪ̀nsͻ́lt
Noun
when person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
- Some insult dey pepper person for body. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult
Verb
Transitive
Make person say bad bad tings to person.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
Intransitive
- I no be your mate o, so no just insult me. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult