Difference between revisions of "insult"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
ɪ̀nsͻ́lt | ɪ̀nsͻ́lt | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-insult.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-insult.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. | + | *When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem. |
:* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | :* {{ux|dv| Na so so '''insult''' she dey insult her mama.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | ||
:* {{ux|dv| Some '''insult''' dey pepper person for body.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)}} | :* {{ux|dv| Some '''insult''' dey pepper person for body.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)}} | ||
Line 21: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | Make person say bad bad tings to person. | + | * Make person say bad bad tings to person. |
:* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | :* {{ux|dv| Na so so insult she dey '''insult''' her mama. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)}} | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== |
Revision as of 16:18, 1 July 2021
Naija
Etymology
From English: insult
Pronunciation
Noun
- When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
- Some insult dey pepper person for body. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult
Verb
Transitive
- Make person say bad bad tings to person.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
Intransitive
- I no be your mate o, so no just insult me. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult