insult

Naija

Etymology

From English: insult

Pronunciation

ɪ̀nsͻ́lt Play Play

Noun

  • When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
  • Na so so insult she dey insult her mama.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
  • Some insult dey pepper person for body.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: insult



Verb

Transitive

  • Make person say bad bad tings to person.
  • Na so so insult she dey insult her mama.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)

Intransitive

  • I no be your mate o, so no just insult me.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: insult